Burna Boy – Anybody

Lyrics
Ahh, ahh
Gbese
Ahh, ahh
I don’ charge my energy, I no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothing wey person never see
Omo nothing wey person never see
Forget, I say fashi
Very soon expecting
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though unuh know say I special
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something
You won chop kpe you never work
Na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon
I sha know say the time go come
Omo I know say the time go come
Wey you no go fit lie no more
Omo omo, life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me, gbeskele go burst
Ki gbe , je kan gbo oh
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something
Very soon expecting
Je kawon padi e jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something
Gbese
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
source:  Samuel Oguntoyinbo
Damini Ogulu, popularly known as Burna Boy the winner of the Best International Act award at the just concluded 2019 BET Awards at event was hosted by Regina Hall in Los Angeles, California, as has just released a brand new single titled “Anybody“, following his energetic performance at this years’ Coachella.

Burna Boy has been working on his forthcoming project, ‘African Giant‘ which is expected to be out before the wrap of the year, a clearly excited Burna Boy has been seen in his instastory celebrating the win of his awaken rise fame on of his career.        (#@Stefflondon upcoming Dad for her.)

 

 

 

 

 

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *